COMEDY: "I DON EAT THE 'CALA', E REMAIN 'BA'"

#CalabarChartComedy πŸ˜‚
..
Conversation Between a Rat and Man
Rat: (with tiny voice) Hello
Man: Hello, Who am I speaking with?
Rat: Na Mr. John be dis abi?
Man: Yes you are speaking with Mr. John, who is this please?
Rat: So you no recognise my voice abi? Na me your Room Mate
Man: You say what?
Rat: Your Room Mate Rat. I dey your Room now.
Man: I beg your pardon?
Rat: Which yeye pardon you dey beg. I never chop since yesterday wey you waka comot. I check that place you dey put food i no see anything. I check kitchen nothing. I even check your Fridge no single food there. E be like say you wan kill me abi?
No problem, I just say make I let you know say that your Certificate 4 inside your wardrobe wey dem write UNIVERSITY OF CALABAR, I don eat the ''CALA'' comot, Remaining "BAR". Let me see which work you go take UNIVERSITY OF "BAR" get.😹😹😹😹

Comments

The Chart Series

"We've got a #LetterToTheStreet" - Heyo Noni, Hosty B

TOP 10 MOST FOLLOWED RADIO SHOW IN CALABAR, May 2018 #CalabarChart

DE WORSHIPPERS: GOSPEL ACAPELLA IN A GLORIOUS DELIVERY